ad

<><>

Wednesday 29 May 2013

NIGERIA GOVERNORS FORUM ELECTION: MATTERS ARISING


It is no longer news that the river state governor, rotimi amechi has been suspended after a faulty election held by the Nigerian governors forum,the news made noise and had writers of different dailies purred out their minds. Some I respected some I loose respect for after watching the election clip from s AIT Tuesday 28th may 2013 about 1 : 30 pm.its clear that governor rotimi amechi won the election by 19 votes to 16.

 Me amebo ,no get anything to do with politics o ,but this time I have to speak my mind because I saw this clip and am sure of what am  saying oga jona for see this clip before him take him suspension koboko flog him rivers brother. with the way  oga jona dey now e be like say everybody go collect if dem do any how o .no be tori again say governor rotimi amechi win na.any ways I no get wahala with oga jona na the governors me get wahala with una know why ?
Imagine common governors forum election way be just 35 people .them rig am which means most the states for nija no do credible election. You fit think say I just won run my mouth but the truth be say .them all get dirty intentions and them bele no clean for each other. maybe this small gbege go open my people eyes to see say this them join body party way all of dem dey form now na nonsense because if them win, na plenty people go pkie ooooo.
Youths please be wise because the governors forum battle will fall on the youth killing them selves why they (the governors) will their life and go about there business with them selves .na the koko be that oooooo.

0 comments:

Post a Comment