
Get Facebook Buttons

why e be say people no dey think before them do something .people go just copy copy carry enter any where dem dey them must show them self ,some times i dey ask my self why dem dey do the mumu things way dem dey do. me self fear the level of there MUMUITY.
i know say una go dey wonder wtin i dey try talk .my people e no pass this our Nigerian guys and girls way no get style ,people way lack vision .
instead of equipping them self by reading and studying them go dey watch useless oyinbo film .make i press pause for today i go continue this strong talk to morrow
WATCH VIDEO HERE........
0 comments:
Post a Comment